You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.
BBC News, Pidgin - Home
Top Tori
Man kill seven of im own children and anoda one wey no be im pikin for Louisiana mass shooting
Di suspect shoot 10 pipo before e run wit car wey e tiff, Shreveport Police Department tok-tok pesin Chris Bordelon tok
Jamb release first set of 2026 results inside hijab and kidnapping controversy
Di Joint Admissions and Matriculation Board (Jamb) don release di first batch of results of 632,788 candidates wey write di exam on di first day as dem congfam say none of dia candidate dey miss
US-Iran talks make progress but no sign of deal yet as Strait of Hormuz remain closed
US President Donald Trump say "very good conversations" dey happen wit Iran, but say e no go let Tehran "blackmail" US over di Strait of Hormuz.
President Tinubu sign 68 trillion naira 2026 budget, extend operation of 2025 budget
Nigeria President Bola Tinubu don sign di 2026 appropriation bill wey provide for how dem go spend ₦68.32 trillion.
Israel and Lebanon ceasefire: Wetin to know about di deal
Ten days truce between di two kontris don dey in effect now, wit Iran-backed Hezbollah as dem dey voice for support, as negotiations continue between di US and Iran.
'Atiku gatz bury di thought of running again' - Presidency reply ex-VP ontop 2027 election bid
Di former Vice president Atiku Abubakar tok say if im run for di position of president again for 2027, e go be di "last show."
Court sentence South African opposition politician Julius Malema to five years in prison for illegal possession of firearm
Malema lawyer say dem go appeal against di decision so dat di leader of di Economic Freedom Fighters no go go prison.
Special Tori
Pope Leo XIV hold giant mass for Cameroon, plus oda highlights of im visit to di kontri
Di mass na central moment of di Pope 11-day of Africa, wey don see am visit Algeria bifor e land Cameroon.
Court grant Blord bail for impersonation case wit VeryDarkMan
Di trial judge ask Blord to submit im international passport to di court and to produce two sureties wey get good public standing, and make e also no too tok about di mata for public.
Five times wey Boko Haram kpai senior Nigerian military personnel for 2026
Dis no be di first time Boko Haram militants attack senior military officers wey dey fight di group for Borno State.
Who be Roelf Meyer wey South Africa name as new ambassador to di US
Roelf Meyer play key role as negotiator during di tok to end white-minority rule for South Africa.
'I want pipo to take dance as serious career choice like medicine and law'
From winning street dance championship for 1989 to becoming dance scholar, Dr Terry Ofosu dey advocate make pipo respect dance and take am seriously as career choice.
All you need sabi about 2026 UTME examination as Nigeria police update candidates on security
Dis slips contain candidates exam date, venue, and oda important details.
Pope say e 'no dey fear' Trump afta US president criticise am
Donald Trump accuse di pope say e dey "WEAK on Crime and terrible for Foreign Policy".
BBC News Pidgin now dey on Whatsapp
No dull yoursef, be di first to get latest tori, analysis, exclusive interviews and ogbonge coverage of Nigerian and International news from BBC News Pidgin, straight to your Whatsapp.