'E say make I kill my pikin, I refuse, e pour me acid'

Wetin we call dis Video, Meet Grace, di woman wey her lover baf acid for Abuja, Nigeria
Published

Meet Grace, di woman wey her lover baf acid for Abuja, Nigeria'E say make I kill my pikin, I refuse, e pour me acid' she tell BBC Pidgin

See di video.