Plateau Killings: See foto dem of di survivors of di attack
Published
Families don scata and life no go dey di same for some pipo wey be victims of herdsmen attack for Barkin Ladi, Plateau State.