100 days since Russia invade Ukraine, Zelensky say up to dat number of im sojas dey die each day

Live updates of top tori dem from across Nigeria, Africa and around di world.

Live Coverage

  1. Police arrest commissioner, 5 odas wey allegedly get hand for di beating of deputy director to death for Delta

  2. South Africa President Ramaphosa announce four immediate measures to tackle violence against women

  3. Wat next afta Premier League find Man City guilty of 'fake' contracts plus misleading accounts?

  4. Gambia stage epic comeback from 2-0 to win 4-2 against Ghana for Afcon 2027 qualifiers

  5. Guinea-Bissau sama Nigeria 3-0 for Afcon 2027 qualifiers

  6. Journalist Edward Kijanangoma become new King of Tooro Kingdom afta succession wahala

  7. Special court for Edo say make dem kpai convicts by hanging afta Govnor Okpebholo vow to sign death warrants - wat next?

  8. Wetin we know about di 60 fresh abduction for Niger and Zamfara states

  9. 'Three Nigerians killed in four days' - Nigeria govment react to death of citizens for South Africa

  10. Nigerian politician children wey dey contest for elective positions for 2027 election

  11. Killings of twelve women for South Africa since July - faces of victims as suspected killer of 23-year-old woman kpai

  12. Christa Pike go be di first woman wey dem go execute for Tennessee in 200 years - but her defence say she be victim too

  13. 'We no get issues' - Rivers APC react to Supreme Court judgement on electoral act wey fit affect Kingsley Chinda candidacy

  14. Why Tinubu long vacation dey cause debate for Nigeria?

  15. Wetin we know as police find 28 human skulls and bones for Abia state

  16. Wetin you fit do for your 30s to improve your health for your 70s

  17. Six tins wey don change since di last time Nigerians vote

  18. Nigeria beat Madagascar 2-1 as dem begin Afcon 2027 qualifier

  19. Canada Prime Minister tok about possibility of US military action

  20. Wetin be di 115 financial rules charges against Man City?