Ova 200 South Sudan sojas die for training - VP

Live updates from across Nigeria, Africa and di world.

Live Coverage

  1. 'Dis na painful moment for our Armed Forces'... Tinubu mourn victims of military aircraft wey crash for Ondo State

  2. Latest on prospective corps members wey armed men kidnap for Imo State

  3. Di children of Nigerian politicians wey dey contest 2027 elections

  4. 'We dey heal di sick inside bus' - Ghana pastors fit go jail if dem preach inside public motor

  5. 'Our children no fit go school and we no fit comot for house' - Resident cry out ova Anambra communities kasala

  6. ‘South Africa too hot, I dey cry for our brothers’

  7. Wetin be Zamzam water and wia e come from?

  8. 'Most of our pipo don kpai' - Nigerians wey return from South Africa share dia experiences

  9. Family, friends and fans say bye-bye to Olu Jacobs as dem bury ogbonge actor

  10. Why authorities arrest Ghana lawmaker Baffour Awuah and detain am overnight?

  11. South Africa issue deadline to end green ID booklet wey go address illegal immigration

  12. Police rescue 10 victims wey gunmen kidnap for Imo State inside buses wey dey go NYSC camps

  13. How Nigerian politicians celebrate kontri 66th Independence Anniversary

  14. FCT Minister Nyesom Wike son say im no collect $2.1m from businessman ova Abuja land deal

  15. How di first woman wey dem put to death in 200 years for US state no gree die afta lethal injections

  16. 'Nigeria don pass through red sea' - Key highlights of Tinubu Independence Day nation address

  17. South Africa anti-migrant group protest against gender-based violence and illegal migration

  18. Africa richest man Dangote open refinery for Kenya – Wetin dis mean for Africa

  19. Police arrest commissioner, 5 odas wey allegedly get hand for di beating of deputy director to death for Delta

  20. Wat next afta Premier League find Man City guilty of 'fake' contracts plus misleading accounts?