'I no expect say my 500 loaves of bread dress go go viral' - Queen Mercy Atang
'I no expect say my 500 loaves of bread dress go go viral' - Queen Mercy Atang
Published
Ex-reality TV star and entrepreneur Queen Mercy Atang na one of di pipo wey steal di show for di last AMVCA as she wear dress wey dem decorate wit 500 loaves of bread.
She tell BBC News Pidgin wetin she go through becos of di dress and wetin di attention don give her.
Producer: Tamara Ebiwei
Film: Ayo Bello
Edit: Adesola Ikulajolu